Русские видео

Сейчас в тренде

Иностранные видео


Скачать с ютуб Ayra Starr - Rush (Lyrics) в хорошем качестве

Ayra Starr - Rush (Lyrics) 1 год назад


Если кнопки скачивания не загрузились НАЖМИТЕ ЗДЕСЬ или обновите страницу
Если возникают проблемы со скачиванием, пожалуйста напишите в поддержку по адресу внизу страницы.
Спасибо за использование сервиса savevideohd.ru



Ayra Starr - Rush (Lyrics)

Description Ayra Starr - Rush (Lyrics) ••• Ayra Starr Rush (Lyrics) Verse 1 Sabi girls no dey too like talk Animals dey in human form Padi man, nobody like work But you must hustle of you wan chop E no finish dem wan fight us If them dey run dem no fit catch up I no dey for say I too righteous No come dey form say you too like us Pre-Chorus Me no get time for the hate and the bad energy Got my mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind no wan hear what they wan telly me Kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush Chorus But e dey rush E dey rush well well E bе much Na God dey make my tap, e dеy rush The kind money we touch But e dey rush E dey rush well well E be much No be hype, everybody dey crush There’s no dulling with us (There’s no dulling with us) Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pa ri pa pa ri Verse 2 Jofunmi Japata I dey go Ghana You never touch You dey form papas Which kind money we never see before Kosi elomi, gat me feeling I’m the one Ajeh ajeh Can never take my cake away You can’t count my grace I just dey my lane I just dey my lane Pre-Chorus Me no getty time for the hate and the bad energy Gat mi mind on my money Make you dance like poco lee Steady green like broccoli Steady on my grind no won hear what they want telly me Kudi na my fantasy Dem won dey check if my tap e no rush Chorus But e dey rush E dey rush well well E be much Na God dey make my tap, e dey rush No be hype, everybody dey crush The kind money we touch But e dey rush E dey rush well well E be much No be hype everybody dey crush There’s no dulling with us Outro But e dey rush E dey rush well well E be much Na God dey make my tap, e dey rush No be hype, everybody dey crush The kind money we touch But e dey rush E dey rush well well E be much No be hype everybody dey crush There’s no dulling with us (There’s no dulling) #ayrastarr #rush #afrobeat tags; Ayra Starr Rush Rush Ayra Starr Ayra Starr Rush Lyrics Rush Ayra Starr Lyrics Rush Lyrics Rush By Ayra Starr Ayra Star New Song

Comments