Русские видео

Сейчас в тренде

Иностранные видео


Скачать с ютуб Ayra Starr - Rush (Lyrics) в хорошем качестве

Ayra Starr - Rush (Lyrics) 1 год назад


Если кнопки скачивания не загрузились НАЖМИТЕ ЗДЕСЬ или обновите страницу
Если возникают проблемы со скачиванием, пожалуйста напишите в поддержку по адресу внизу страницы.
Спасибо за использование сервиса savevideohd.ru



Ayra Starr - Rush (Lyrics)

Ayra Starr - Rush (Lyrics) Ayra Starr Rush Ayra Starr Rush Lyrics Ayra Starr Rush Video Ayra Starr Rush instrumental Ayra Starr Rush reaction Ayra Starr Rush audio Ayra Starr Rush clean Ayra Starr Rush mp3 download Ayra Starr Rush music video Ayra Starr Rush video reaction Aura Starr Rush Stage performance Artist: Ayra Starr Title: Rush Lyrics: Ohh (Vibez) Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pa Sabi girl no dey too like talk Animals dey in human form Padi man nobody like work But you must hustle if you wan chop E no finish, dem wan fight us If them they run them no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us Me no getty time for the hate and the bad energy Got mi mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind, no wan hear what they want telly me Kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush But e dey rush E dey rush well, well E be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch, yeah E dey rush E dey rush well, well E be much No be hype everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling with us, oh) Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah) Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah) Pa pa ri, yeah Pa pa pa ri, pa ri pa Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah) You never touch, you dey form papas (yeah) Which kind money we never see before Kosi elomi, gat me feeling I'm the one Aje, aje, aje Can never take my cake away Aje, you can't count my grace I just dey my lane, my lane Me no getty time for the hate and the bad energy Got mi mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind, no wan hear what they want telly me Kudi na my fantasy (yeah, yeah) Dem wan dey check if my tap e no rush But e dey rush E dey rush well, well E be much (e be much) Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch, yeah E dey rush E dey rush well, well E be much No be hype everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling with us, oh) 'Cause e dey rush E dey rush well, well E be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch E dey rush E dey rush well, well E be much No be hype everybody dey crush There's no dulling with us (There's no dulling) Yeah, yeah Yeah, yeah Mmh, ahh Aura star,Ayra star,Ayra,Starr Ayra,Rush,Rush Dance,Music,Ayra Starr,Ayra,trending,trending music,Wizkid,Davido,World Cup,Omah Lay,Fire Boy,Fire Boy DML,Naira Marley,Zlatan,Kizz Daniel,Burna Boy,Rema,Timaya,Music,Lyrics,Lyrics videos #ayrastarr #ayrastarrtypebeat #ayrastar #music #lyrics #trending #tiktok #hiphop #mavins #mavinrecords #mavinrecord

Comments